Naija I Hail O!
October 15, 2006
People,
Well done o!
Wetin dey?
This na the UnOfficial Naija area.
Na here wey una fit drop some correct
gist unto wetin dey happen as una
see am.
No le-le; No skin pain.
Just remember to keep am real and
in a language wey all man fit grab.
Na UnOfficial we dey. No Yawa!